My location: From Nsukka ➡️ Adani, then get a bike from Adani to Asaba at Ezenwanyi Mmiri Obinna place.
(1)
From Anambra, enter a bus from Onitsha holy trinity ➡️ Ifite Ogwari, then take a bike to Asaba, Enugu state whatsapp on 08088497818
30/11/2025
The painful thing about love is that
U love people so much that u forgot to love urself
I go lie for u??
30/11/2025
How to make money 💰
Drop Ur full name for end of the year prophecy
Share
30/11/2025
All men are d same
Una go explain tire
30/11/2025
12hours from now big money will follow
30/11/2025
In life choice differs.
29/11/2025
If u like advice person from now till tomorrow
What dey want dey will do
Is Ur choice to like or hate dey person
U can hate them still dey won't know u exist
Who u do???
U gerri it ??
29/11/2025
Truth 💯💯
29/11/2025
As long as Ur God didnt need their permission to bless u.
let go of the things dey say about u❤️❤️
If dey no spoil Ur name how the story go take sweet????
World don't want good thing❤️
29/11/2025
Peace ✌️
29/11/2025
If I wear normal clothes e no go viral
Anytime I wear sexy clothes e go go viral insult go follow like an more comment plus share
Ndi enemy of progress
I go dey give Una Wetin Una want
Una no go be poor and still be winch so bad 😞
If na fight and ready for u people
Nobody should hold me ooo
Be the first to know and let us send you an email when Ezenwanyi mmiri Obinna onatarachi page posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.