07/09/2025
SUNDAY MORNING UPDATES
ππππππππππππππππ
WE JUST FINISHED EARLY MORNING CLASS OMOR Prof no sick oo, na just say today class he wan use wisdom wound us π€£. GEHGEH DON BUY MY TEACHER SEF π π Hereβs the 5 funniest hot takes:
1οΈβ£ If you get money, be kind but no too nice! If person beg you 20k and you get but you talk βNoβ β no feel guilty. After all you self wey hustle the money na stress you pass through, except you dey collect federal government allocations
2οΈβ£ You fit use money attract babe, knack her better do*ΔΔΓ½ π₯ and still no give her shi-shi. How? Once she know you get money, she go rush accept once you ask her out. Next step β invite her to ur mansion , finish her for bed π€£. Then dump am. Boom, mission accomplished!
3οΈβ£ Never use your money to upgrade any woman who's not your wife, if na all back she Dey plait when you know her, maintain it, no buy her wig, or bone straight cos anything wey make you upgrade her to ur standard, you are building her for another man above ur own standards, because women don't like men βin or belowβ there standards! Dey want a man above them in terms of everything.
4οΈβ£ Poor man dey irritate girls! If poor man stop her for road, she fit even go back house vex say βGod why today bad like this?β π€£πππ
5οΈβ£ Life no be Nollywood film where rich madam marry gateman. Bros, for this real life, if you no get money, wetin your eyes go see pass βseason film.β π¬
No 4 on the list is very vital for my fellow gender who's struggling for a better tomorrow
Lesson of the day: Gehgeh wan kill us with street reality oo, every line na premium breakfast π€£ππ
Enjoy your weekend
Gehgeh University HND2 student π₯