Ndu Oma Narratives

Ndu Oma Narratives Weaving the Tiles of Existence, One Story at a Time.
(1)

We talk Ancestral Educative Content on Health & Lifestyle

We are Lovers Of Ancestral Natural Healthy Lifestyle, We Make use of Gifts Of Nature to stay Healthy Fit
Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

Place Orders/Chat: 09117887836

As Little as This Leaves, them dey help us boost our immune systemHolistic Natural Remedies and Lifestyle no dey require...
28/04/2026

As Little as This Leaves, them dey help us boost our immune system

Holistic Natural Remedies and Lifestyle no dey require much from us especially those wey get space to plant their own 100% organic foods

Please build small house and use the rest space to grow your foods we dey beg una cos the food and hëalth systëms w0rldwide Don dey very very cømprømised 🙏

Grow your own foods, start from little
Avōid chemical fërtilizer, pësticïdes

Those grass una dey spray pësticïdes on, are good herbs, hypōcrisy knows this but they bråinwåshed us all say those wuëêds dey båd but na all lïes from the pït of hypōcrisy

Stōp kpaïng those grass una dey call wuëêds

Nothing wey God created dey båd
None 👌

Sometimes, we go take some tender Grass, blend them and drink as our green teas

Please pray for God to open your prefrontal cortex so you go dey Lïberåted from hëalth slåvery 🙏💚🙏

Nature is full of blessings
Embrace Holistic Natural lifestyle now before e dey late o bikonu 🙏

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws 💚

26/04/2026

GRWM on How we Wash our Hair with Holistic Natural Ancient Shampoo 💚💚💚💚

This is one of the conditions the body needs to hëal itself with love 😘😘

We practice what we preach daily
We dey use this f0r both meen, wo0men, kïds, båbies all

We are beautiful living prove and evidence, creating beautiful awareness that you can still live your healthy longevity lives without taking any pïllß or mëdicåtiōns 💚

Our Holistic Natural families worldwide are enjoying the beauties of nature and it's gifts

We give our body the Right conditions to use and hëal us, revive us and keep us healthy fit daily 💚

This is one right conditions the body needs to hëal itself, revive and stay healthy fit

God has bless hümanity with all we need in nature abundantly 💚💚💚🌴🌴🌴😍,

Nature has no chëmical or synthëtics,
Nature is the Originality we all need 💚
Nature no be photocopy at all 😄

So enjoy our Holistic Natural wash day and be Lïberåted from hëalth slåvery 🙏💚💚

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

We are the children of our naturopathic holistic natural forefathers, we use our holistic natural remedies, lifestyle and knowledge to hëal our body from anything they said is Incüråble, to revive our body and stay healthy fit, we don't take pïllß or even påin kïller, our foods, lifestyle are our medicine daily

We are not in anyway a medical doctors or practitionals so we don't give medical solutions or Advice, if you want medical advice or solutions kindly go meet your medical doctors or practitionals

For any of our forefather naturopathic holistic natural remedies, lifestyle services, knowledge, kindly send us a WhaaatsApp massage to

091-1788-7836

Much love

25/04/2026

As we no dey take pïllß na, this na one of our Holistic Natural daily lifestyle wey dey help us hëal revive our body and keep it healthy fit daily 💚💚

We love this part of lifestyle we dey live cos it gives us more healthy longevity lives 🙏

God of the Universe and Nature, we are so Grateful Father Lord for all you doing for us in the Holistic Natural world 🙏🙏🙏

One of my Holistic family put to bed a cute bouncing baby boy for us 💃💃💃💃💃💃

This our Pure Natural Activated Charcoal is one of the things our wifey took and baby came out with ease

People in the hUospital come dey ask the dad, how come how far, no complications nothing nothing,

Our young Daddy told them that wifey and him no dey take pïllß o, that wifey uses Colon detox herbs and this Pure Natural Activated Charcoal while she carry the belle 😊

Omo, from that day, the kind of demand for this our Pure Natural Activated Charcoal and Colon detox herbs ehhh, e chōke 😄😄😄😂😂

If you dey Abuja and north side, our Holistic Natural Remedies lifestyle and knowledge don dey closer to you than you can imagine o 😊😊

Now we don get latest new bouncing healthy baby in our midst now 💃💃💃💃💃

Infact our baby don dey even take Pure Natural Activated Charcoal now join us 😄😄😄

The mom takes it too so that her Brëãst milk will be so so purified for our baby boy 😊

Our Baby boy is super bouncing 😘😘😘

We practice what we preach daily

One beautiful work this Pure Natural Activated Charcoal dey do for our body daily na
to help us purified our bløød stream,
neutralizes any tōxicity wey won enter our bløød stream etc

We be living proof and evidence that you go fit live your healthy lives without taking any pïllß or mëdicåtiōns 💚💚

Hope you see say we go huospital go born but we no dey use their pïllß 😊

This simply shows say we no dey cōöndem anybody rather we dey talk say
"make them no dey tell people say sīckness no get cüūre whereas nature dey to hëal us all perfectly once we give the body the right conditions"

Make we stop here o ☺️☺️💚💚

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

We are the children of our naturopathic holistic natural forefathers, we use our holistic natural remedies, lifestyle and knowledge to hëal our body from anything they said is Incüråble, to revive our body and stay healthy fit, we don't take pïllß or even påin kïller, our foods, lifestyle are our medicine daily

We are not in anyway a medical doctors or practitionals so we don't give medical solutions or Advice, if you want medical advice or solutions kindly go meet your medical doctors or practitionals

For any of our forefather naturopathic holistic natural remedies, lifestyle services, knowledge, kindly send us a WhaaatsApp massage to

091-1788-7836

Much love

Have you clean your col0ns today????You don do E***a for yourself, kids, loved one today or we should mind our business ...
25/04/2026

Have you clean your col0ns today????

You don do E***a for yourself, kids, loved one today or we should mind our business 🙄🙄🙄🤔

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws 💚

24/04/2026

Hormonal imbalance in mmen, e dey hård to comot o but if you keep doing the right things, e go balance, we disc0vered say mmen too dey get lüümps in the bléast too, hope u know 🙄🙄

24/04/2026

In all you do, Biko st0up to dey take any teas with tea bags cos dose tea bags get 1000s of micr0 plastic in dem wey the body no like one bit, just tëar the bag, take your green teas direct with0ut the bags, hope una get 🙄🤔

What we take After our Holistic Natural MovementsOne of our Holistic Natural Teas wey dey help us hëal, revive our body ...
24/04/2026

What we take After our Holistic Natural Movements

One of our Holistic Natural Teas wey dey help us hëal, revive our body and keep us healthy fit daily 💚💚

It contains;
Baobab,
Cayenne,
Warm water

Talk true, you don hear about this tea before if no be from us 🙄🙄🤔

Make una dey give us our flowers o for showing una rare things wey them dey hïde from una o 😩

With this tea, we dey get these
Calcium,
Potassium,
Vitamins like vitamin C, E etc
Magnesium,
Iron,
Zinc,
Antioxidants,
E dey epp strengthens our immune system,
E dey very very low in GI,
Good for our skin health,
E dey support our heart health etc

So when we say we no dey take anyhow teas or eat anyhow, some go dey doubt us 😩😩

Weti many of una Sabi na the green teas wey Dem dey package inside tea bags wey una no know say th0se tea bags no dey healthy at all for person health,

Many things wey una no know because them dey hïde am from una and if we talk, some pipo wey still dey ignorant go dey insült us and spëak rübbish wey them no even dey sure of

Like we dey talk, we no dey here for everyone Sha, na only those wey don dey ready to get Lïberåted from hëalth slåvery and mëntal slåvery na them we go dey do our best to attend to 👌

Even Jesus Christ self no be everyone believe Him na so na we everyone go come believe ni 🙄🙄🤔 mbanu na 😊

So we go dey surely get to the right audience slow and steady cos Natural dey do it's works Slow and Steady but you Sha must get 100% good permanent s0lution 👌💚💚

Nature no dey rüsh so na why we no dey rüsh too to get to our right audiences with plenty love 😘🤗🤗💚💚💚💚💚💚

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

We are the children of our naturopathic holistic natural forefathers, we use our holistic natural remedies, lifestyle and knowledge to hëal our body from anything they said is Incüråble, to revive our body and stay healthy fit, we don't take pïllß or even påin kïller, our foods, lifestyle are our medicine daily

We are not in anyway a medical doctors or practitionals so we don't give medical solutions or Advice, if you want medical advice or solutions kindly go meet your medical doctors or practitionals

For any of our forefather naturopathic holistic natural remedies, lifestyle services, knowledge, kindly send us a WhaaatsApp massage to

091-1788-7836

Much love

24/04/2026

If we go see d0ictors, we no dey fit ask dem say Biko make una show us the people wey tins like kïdnêy trånsplånt don hëål with0ut Dem still taking post K-T pïllß, or show us Dos wey Chēmø don hëal përmanntly 👇👇

Why Not Post People Testimonials🤔🤔🤔We be Holistic Natural People💚Oya Make we look into weti Holistic Means😊Holistic star...
23/04/2026

Why Not Post People Testimonials🤔🤔🤔

We be Holistic Natural People💚

Oya Make we look into weti Holistic Means😊

Holistic starts from the Mindset first,
meaning say for you to say you won use Holistic Natural Remedies, lifestyle and knowledge, you need to be convinced in your mind say e dey work first,

Na where one of the Laws of Health comes in which is FAITH

Faith is when you believe in God and in your body that it has the ability to hëal and revive itself once given the right conditions at the right time, in the right amount

Without Your mindset been convinced first by yourself well, you no go fit use holistic natural remedies well👌

We don talk am before and still dey talk am say, we get our own p0licy of not p0sting people testimōnies,
Rather we use it as narrative or story lectures

We prefer, make them post their testïmōnials by themselves and if they feel like tægging us, then no wahala

We no dey do buying and selling if not, we for dey post Wella,

Weti we dey do has t0 do with pipo c0nfidentïals wey trust us, wey believe in our Holistic Natural Remedies, wey don dey very convinced say e dey work and when them use am, it works for them

Our p0licy don help us a lot to get to the right audience wey dey ready to get Lïberåted from hëalth slåvery and na them dey refer us so so much 😊

If e no work for them or even us, we no go dey come out to talk am or them for no dey refer us too

Like we dey talk am, we no dey here for everybody, we dey here for those wey don dey ready to get Lïberåted from hëalth slåvery and wey won use the right Holistic Natural Remedies to take cønquer weti them tell them say e dey Incürable

We dey t0uch lives as we can both online and offline.

Even if we still Post, people wey go believe go believe, people wey go doubt go still doubt

But Our joy be say, our Holistic Natural Remedies, lifestyle and knowledge of our healthy holistic natural forefathers no dey cause any hārm once you faullow the instructions well, na weti be our joy cos Them be 100% Natural, those wey don take am to låbs don confirm this 💚💚💚🌴

We no be the regular holistic natural pages or people, we dey different and one of weti make us different na, even before we suggest something to our wonderful people, we don use that thing, we dey use that thing, we don see the effects first on us,

So nothing we dey talk wey we no dey do first,

Sha na Exercises, Sunbath, water, Sleeping , diets, food supplements etc we dey do all

Sha na e***a, Detoxifications etc, we dey do all

Na one str0ng reason we dey use ourselves as our own brand Evidence, prōves and testimonials so that nobody go come say we dey use them do advêrt or promote our Holistic Remedies etc

C0nfidentials things no be anyhow things like buying and selling o, we respect all those wey dey use our holistic natural remedies, Lifestyle and services

So even if them say make we post their testïmōnials, we no dey gree o, we dey tell them to use their hands and do it cos na our own p0licy be that

So if You still dey FEAR, Biko no bother to use holistic natural remedies, wait until You have FAITH in God and in Your Body that it has the ability to hëal revive itself once given the right conditions so that you no go stress us and yourself o Biko 🙏

So many don get some of our Holistic Natural things from this FB and they have turn to families to us , they refer us to their loved ones etc and we love and appreciate them all

Is our Holistic Natural Remedies lifestyle and knowledge working?

Answer na Biggest Yes 💚💚💚💚

Hope say this don help to clear this question my people ☺️☺️

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

We are the children of our naturopathic holistic natural forefathers, we use our holistic natural remedies, lifestyle and knowledge to hëal our body from anything they said is Incüråble, to revive our body and stay healthy fit, we don't take pïllß or even påin kïller, our foods, lifestyle are our medicine daily

We are not in anyway a medical doctors or practitionals so we don't give medical solutions or Advice, if you want medical advice or solutions kindly go meet your medical doctors or practitionals

For any of our forefather naturopathic holistic natural remedies, lifestyle services, knowledge, kindly send us a WhaaatsApp massage to

091-1788-7836

Much love

23/04/2026

Get am for your mind say some cåncër cëlls d0 feed on protein, fat too, so no be only glucose e dey feed on but the Good news is, Our Holistic Diets plans don epp us cønquer even the wørst cåncër wahala, Glory to God🙏

22/04/2026

The Hours We Stay Under The SUN Daily

We need to answer this question 👇👇👇

We hope this is helpful 🙂

Our hands are so occupied offline so they may be slow response of puosting our natural holistic lifestyle, remedies and knowledge

Make una bear with us Biko dear family 🙏

We have you all in our heart and one by one we go dey drop our Holistic Natural knowledge so you, you, you and you go fit know how to keep your health healthy daily

Our wise na to see us all get hëal, revive our body and stay healthy fit

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

We are the children of our naturopathic holistic natural forefathers, we use our holistic natural remedies, lifestyle and knowledge to hëal our body from anything they said is Incüråble, to revive our body and stay healthy fit, we don't take pïllß or even påin kïller, our foods, lifestyle are our medicine daily

We are not in anyway a medical doctors or practitionals so we don't give medical solutions or Advice, if you want medical advice or solutions kindly go meet your medical doctors or practitionals

For any of our forefather naturopathic holistic natural remedies, lifestyle services, knowledge, kindly send us a WhaaatsApp massage to

091-1788-7836

Much love

We no get contrul over Foods now as e be so cos the fuods system and hëalth systëms don cumprumised long ago 😩😢If we buy...
22/04/2026

We no get contrul over Foods now as e be so cos the fuods system and hëalth systëms don cumprumised long ago 😩😢

If we buy any meiat be it okukor, beef etc wey be say we no know how them use take rare am,

We dey use our PURE Natural Activated Charcoal to take nëutralized am first so we no go go eat the grøwth stïmulånts antïbiótics most people dey take rear them 😢😢😩😩😩

We dey do all our best to dey help our Body daily so e go fit dey very active to take hëal us, revive us and keep us daily healthy fit

Now, you wey no get this kind of our natural holistic remedies, knowledge and lifestyle

You dey eat anyhow and you dey believe say you dey såfe in this Uwa wey all of us dey, wey them no send any of us papa 🙄🙄🤔🤔

You need to do all you fit to take proutect your hëalth o cos HEALTH them say is wealth o

Pure Natural Activated Charcoal na one of the natural ancient herbs we dey take keep our health healthy o

We no dey play with am just as our Hëalthy natural holistic forefathers no take am play too 💚

We just say make we update una small

Oya na, make una stay healthy o

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

Address

Jos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ndu Oma Narratives posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share