Ndu Oma Narratives

Ndu Oma Narratives Weaving the Tiles of Existence, One Story at a Time.
(1)

We talk Ancestral Educative Content on Health & Lifestyle

We are Lovers Of Ancestral Natural Healthy Lifestyle, We Make use of Gifts Of Nature to stay Healthy Fit
Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

Place Orders/Chat: 09117887836

31/01/2026

But Rice na Acïd fōrming food so the best option na what?
Who can tell us the alternative to rice?

29/01/2026

If your male child dey get big Brëãst, big nyash, Biko no be rapïd grōwth o, na hormonal imbalance dey happen o, even men adult wey get big Brëãst and nyash too.

29/01/2026

As a young lady, if your period dey cease, Omo is a very clear indication that you get hormonal imbalance and na then Fibrøid, tumør, cyst, endometriosis dey build up o, you need to act fast fast cos ehhhh fibrøid na 👇👇

28/01/2026

My biggest fear was the ïllness dem claimed is cåusëd by old age like dëmentia, strøke, diabetes, blur sïght, HBP etc but Omo, we have cønquer them all, my parents are free from such forever 💪💪💚💃💃

They are approaching 70s soonest and them no dey wear eye glasses or use una eye dr0ps or dey live on pïllß,Yes, before ...
27/01/2026

They are approaching 70s soonest and them no dey wear eye glasses or use una eye dr0ps or dey live on pïllß,

Yes, before we switch to our Holistic Natural Remedies used by our healthy holistic natural forefathers, they were having sïght challenge like blur visions, can't read well, water drōpping from the eyes like måd etc

No any kind of ëyes drop wey we never use then, to the extent my Beloveth Dad no come dey see well at night😩

I was worried , anxïety catch me, I was just thinking say, "how my dad go dey and he no go dey see again"😩😩😩

He was complaining to me badly that he needs glasses, me will report to my brothers, we need to go do something about his sight😩😩😩😩

Omo, we did the needful but e still no work, all the ëye drops, pïllß used, be like say e dey wōrsten the wahala

Fast-forward to 3 years ago, with the help of one of my wonderful boss in Abuja that told me about Naturopath Holistic Natural Remedies and then I got connected to my Big brother who has been living the Naturopathic Holistic Natural lifestyle for more than 20years now , he guilded me, teach me, show me, ..

Omo it was a whole learning and unlearning stage for me, I was determined to learn, i put in my all, both ego to learn both from my big brother and other wonderful Holistic Natural physicians from our healthy holistic natural forefathers

I come decide that na where Road dey me and my family go follow o and today we got no regret at all💚

This na 3years and still counting that we cønquered ëyes blurring, cataract, eyes wahala, cåncër, insulin Resistant, Arthritis, Irritating bowel, Neuropathy etc

Today people see my Sweet Darling Parents and say wow, "You guys look very Young and Active"

For me, is a Proud Award I don get like this to have help my wonderful parents to cønquer all the chrōnic sïckness they told us is Incüråble, they are healthy, Active and aging effortlessly with plenty Grace, peace, joy 💚💚💚💚😊

Infact, my mom dey do holistic preaching pass me offline cos she tells everyone who cares to listen that they should come and embrace Natural cos na there beautiful healthy life dey 😊😊💚💚💚

She and my Dad are a lïving proof at their age,😊💚

They saw and they cønquered 💪💪💪

Omo I need my Trees Biko cos I be a very good Holistic Natural Teacher Representing My healthy Holistic Natural forefathers 😊

They are Taking free Hëaling from the SUN in the sky 💚

This is one of our daily morning routines we no dey use play at all 👌

We and Sunbath na Marriage for life 💃💃💚💚💚💚

Biko who said that Sunshine is båd, Sunshine dey cause sunburn, sunshine dey cos cåncër etc that we need sunscreen 🙄🙄🤔

Biko if you know the person wey dey lïe against our Darling Sunshine Biko tag them here so make them see say, them no sabi anything Good about the SUN😊

We need n0 Sunscreen at all cos the SUN is not our Enemy 👌👌👌

If you want bright healthy eyes, skin, health then look at the Sun for free 😊😍😍😍💚💚💚💚

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

Daily Sunbath is one of the health Laws 💚

When we say no sīckness is Incürable, Biko no doubt us again Biko 🙏

We are the children of our healthy holistic natural forefathers sharing our naturopathic holistic natural remedies and lifestyle of our healthy holistic natural forefathers wey dey work for us till date 💚

We no be medical doctors or practitionals and this page no dey give any medical solutions or Advice, if you need any medical solutions or Advice Biko run go meet your medical doctors in peace ok.

Peace and love 😍💚💚💚💚💚
Life dey greener here 💚💚💚🌴🌴






27/01/2026

If you get fibrøid asin even if na stubborn fibrōid, cyst, etc and you know say you go fit Abståin (Stop completely) from Carbohydrates, then our remedies go help you cønquer them 100%👌 completely.

Biko, to my dearest holistic family here, make una grab this opportunity cos we too go grab am 😊Knowledge is the highest...
27/01/2026

Biko, to my dearest holistic family here, make una grab this opportunity cos we too go grab am 😊

Knowledge is the highest key that will make you healthy, wealthy, live a long longevity peaceful life

So grab this now cos I no won here say you brōke o Biko 🙏

Much love 😘😘

26/01/2026

Natural Holistic Health Knowledge na one of the Biggest Asset any human sh0uld get o cos hypocrïsy no send anybody påpa o, na you go såve yourself o, be wise o🙏

26/01/2026

Take this now, if them tell you say e dey Incürable but them go fit dey give you pïllß to dey manage the sïckness for life, then just know say that sīckness dey 100% cürable 👌

Cooked Breakfast, will you join us 🙄🙄😊😊💚From the world of holistic natural lifestyle and remedies, we say make we show u...
25/01/2026

Cooked Breakfast, will you join us 🙄🙄😊😊💚

From the world of holistic natural lifestyle and remedies, we say make we show una weti dey our plate😊💚

Plate Contain:
Cucumber, we peël the skin of the cucumber comōt,
We come slïce am into smaller pieces,
Next we get onions,
Two native eggs,
Pepper + ginger + garlic, we grind them
We get fresh moriga leaves,
Sea salt,
Coconut oil,

Next we get our stainless pot set and put everything in to cook for 10-15mins on a very very low heat

After we cooked finish, we carry am down from the fïre, then we add our soaked pumpkin seeds, sunflower seeds and chia seed + Cayenne and lala, our food is ready 💃💃💃💃💚💚

All we won talk is, the taste was heavenly o, even our healthy holistic natural forefathers confirmed it and said Umumm Nnuemela 😊😊 meaning "My children you guys did a wonderful job on the food" 😊

We are the children of the healthy natural holistic forefathers for a very Good reason 💚💚💚

Hope you see say we dey practice weti we dey preach 🙄😊

We no dey eat agrïc eggs,
We no dey eat seed oils,
We no dey use una regular salt and seasoning,
We dey combine rightly
If you notice, we no add the chia seeds, pumpkin seeds, sunflower seeds and cayenne while cooking but after cooking , there is a very good reason for that which most of una no know

Na why we dey tell una say, Natural are very wonderful only if you use them rightly 👌

If you use them wrongly, them no go work as them suppose work , na wahala you go come dey get join

So even eating the right diets in a wrōng way go still fit put you in wahala if you no know.

So make una dey careful on how una dey combine foods ok so una no go end up getting wahala instead of good benefits 🙏🙏

Na weti we say make we tell una o 😊

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

Life is greener here 💚

We are the children of the healthy natural holistic forefathers, we dey here to help you get Lïberåted from hëalth slåvery so you go fit cønquer anything them tell you say is Incürable and live a very healthy longevity lives 🙏

We love you all 🤗💚💚💚🤗




Beans is high in carbohydrates, oh my world 😲😲Does it mean weti them teach us in schools back in the 30s, 40s, 50s, 60s,...
24/01/2026

Beans is high in carbohydrates, oh my world 😲😲

Does it mean weti them teach us in schools back in the 30s, 40s, 50s, 60s, 70s, 80s, 90s about legumes that they are good source of protein na lie ni 🙄🤔

Well no be lïe at at, the thing wey happen na a change in system to bråinwåshed hümans wey no dey think deep so that them go leave the correct foods wey our healthy holistic natural forefathers eat then to dey eat their own types of foods wey go dey cåusës wahala in the health so that una go dey live on pïllß while in returns, them go dey make more ego

Una forget say na Dem dey contr0l weti una dey sëarch online, so them go put weti go favour them and comot the ones wey no go favour them na, abi una no dey think ni 🙄🙄

Ok, make we ask una question,
Since ever them say beans dey high in carbohydrates o, make una dey ch0p rice, cereal, wheat, soy etc Biko make una talk truth, Shea the health of people dey spōil more or e dey good more?? 🙄🙄🤔

Make una give the answer o.

This na one of the beans them disccōuråge una frōm eãting but una no know say na one of the ancient beans wey get amino acid, protein, fiber, etc in it

God blessed am with better nutrients wey we need but instead una leave am to go dey eat weti go dey wahala una hëalth

Like we dey always talk, we be the children of our healthy holistic natural forefathers, we dey here to dey 0pen una eyes, mindset to think deep so una go fit dey Lïberåted from hëalth slåvery

Remember say Good Health is not by LUCK but by Obeying the Health Laws

24/01/2026

Types of Forefathers;
The Ignørant and unhealthy ones,
The knowledgeable and healthy ones. 😊 so which child are are?

Address

Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ndu Oma Narratives posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Share on Facebook Share on Twitter Share on LinkedIn
Share on Pinterest Share on Reddit Share via Email
Share on WhatsApp Share on Instagram Share on Telegram