04/12/2025
E get food wey I don't like, (Rice and porridge beans if I see people eat that food I will be looking dem with one 👁️,so today my mother in-law make beans and potatoes porridge and I have left over white rice for fridge, so I said let me take the beans porridge try with this rice
Jesus make una forgive me oooo, I come enjoy pass people wey I been dey look with one eye 👁️, this food sweet 😂,I eat like is my favorite meal
I don eat 10people portion 😂😂😂😂 still feel like eating more 😂😂